K
Kingsdotter
Guest
Mi Naija piple I dey grit una, how una dey? Mi Naija- Delta piple I dey hail una I dey una saide. I no kno weda I go eva get repli to dis mi gritin, anihaw sha I dey wiish una wel. U fit hail mi enitaim so dat we go dey yan.